mealone
Naija Ruler!
Registered: April 2004 Location: united states Posts: 9,389
|
|
Tue November 13, 2007 12:32pm
|
|
|
lol nice career
|
|
NTB
Moderator
Registered: October 2003 Location: GBURUGBURU Posts: 11,174
|
|
Tue November 13, 2007 1:13pm
|
|
|
My akara na one in town. Ask my customers for pic. FM get ready cause am going to get even.
|
|
audrey
just beautiful
Registered: December 2004 Location: usa Posts: 1,764
|
|
Tue November 13, 2007 2:04pm
|
|
|
NTB na so you sabi cook?
|
|
NTB
Moderator
Registered: October 2003 Location: GBURUGBURU Posts: 11,174
|
|
Tue November 13, 2007 3:02pm
|
|
|
Audrey the proof is on the happy faces of them satisfied customers you see around me. They are waiting for akara joo joo Help me thank FM ooo
|
|
zenke
Naija Ruler!
Registered: October 2005 Location: France Posts: 12,542
|
|
Tue November 13, 2007 3:52pm
|
|
|
Chai! i dey miss 9ja oh!
|
|
goseiant
Naija Ruler!
Registered: November 2003 Location: canada Posts: 7,329
|
|
Tue November 13, 2007 5:27pm
|
|
|
Home sweet home.
|
|
Iya Laje
Master Group
Registered: February 2005 Location: Kumbaya Posts: 4,347
|
|
Tue November 13, 2007 7:38pm
|
|
|
Ah! memories, I want some...
|
|
Hubscrown
Film Pros
Registered: August 2004 Location: NOVA, D.C. Metro. Posts: 10,153
|
|
Wed November 14, 2007 2:33am
|
|
|
NTB, from the look of the girl under your chin, it looks like the girl is saying "what da fcuk is she doing??"
Btw, I never know you be lefty or FM chopped off your right arm before sending you packing?
|
|
dymesgirl
Master Group
Registered: January 2004 Location: united state Posts: 535
|
|
Wed November 14, 2007 7:57am
|
|
|
tHESE POFFPOFF LOOKS GOOD!!!!!
|
|
NTB
Moderator
Registered: October 2003 Location: GBURUGBURU Posts: 11,174
|
|
Wed November 14, 2007 1:50pm
|
|
|
Hubs, abeg make you no come spoil my akara joo joo for me. The little gir take style position herself for picture and na that style she de take come collect free akara from me. I am both handed. I de use my left hand for cooking and my right hand for writing. LOL
FM no get liver to do anything but talk talk
|
|