Quote:
Originally posted by mamarita
Yeah, Battle line. whatever happened in Part 2????
The virgin prostitute sef no fit act, when she finally lost the shege, see blood everywhere like say na abortion dem perform
|
Mamarita, that is arguably the funniest line I have read on this message board. Its a classic. Na so I dey role for ground here.
May be the girl na goat. You know when we dunbu goat, na so blood dey flow like river. Ho ho!