Quote:
Originally posted by mamarita
Yeah, Battle line. whatever happened in Part 2????
The virgin prostitute sef no fit act, when she finally lost the shege, see blood everywhere like say na abortion dem perform
|
LMAO. men the way the blood dey dey sef i am like dang. na so the blood dey flow for real when u know ......
Men naija needs to come up more fe real. i think a big reason is that ppl go for moie actors than content that is why the directors and producers are getting away with it. some of those scripts are arrant and total nonsense now that is wwhat that censor lady should be worried bout when she sees uncreativity like that. toss it in the garbage straight me i dey tire for d actors wey dey accept those roles sef check out LOVE BOAT with Geneivieve i was like WTF?