Quote:
Originally posted by vince
Dem go still release the one wey worse pass am!
This is what happens when quantity rules over quality.
|
the thing wey pain me pass be say genevieve dey act for that kain thing. i was like DAMMMM even me i no dey the industry but if na so i go take get ma face out there i go pass