Quote:
|
Originally Posted by khafilat
Pec, why u no go write book.This is a very good inspirational message for the week.May the good lord keep u for himself and people like us o.God bless you.
|
amen my dear. God go dey bless u too o.......boku boku with all una heart desires!
Comot for NR sef,go get ur books,dont waste all that money i am spending on you o!Chei,my hard-earned POUNDS??