Quote:
|
Originally Posted by bigmomma
heck no
my first sons name sef go be Lotanna and ma daughter go be apunanwu lol okay that was a joke. i am still thinkign of ma daughters name .
abeg me wey dey hia i dey find am hard to pronounce those names then to carry am gif ma pikin? noooo. how our parents dem sef go fit call d pikin
|
na,sweety. dont steal my sons names na. I wanna have twin boys, tobenna and lotanna

. cool,huh