Quote:
|
Originally Posted by bluestocking
Even meself i bought one about 5 months ago, and now it's out of fashion but me o, whether it's out of fashion or not, i'm not spending money on another phone at least till next year, abi no just to make calls?
.
|
...see dis wan sef wan feel among...like sey U dey use phone if ya Papa no padlock am..
Pa