|
[quote=Obariba]Atink una see na she pull out boxing smiley first oooh !!!
wait ...be right back !! (Ob in Smiley dept looking for armoury)
u still hiding in the armoury?i don tire to wait for u to cme out burra abeg u if u no get pawa no dey make mouth u hia?na advice free of sharge be dis.
|