View Single Post
  #98 (permalink)  
Old 03-17-2006, 09:24 PM
NTB's Avatar
NTB NTB is offline
Moderator
 

Join Date: Oct 2003
Location: GBURUGBURU
Posts: 12,646
My Mood:
Thanks: 69
Thanked 54 Times in 46 Posts
I no ask you to forget abeg wear am for your sleeve if you like. U missed some jollof and I lost money on my flight ticket. I am not asking you to care.


Quote:
Originally Posted by 4Satat
na who U dey call & co?

U know yaself naw? Last time you tell us say U go come, na who see you? Na so we do picnic without Jollof rice wey U promise. How can we forget my dear?

If to say na agidi U forget e for better. But Jollof rice wey be naija Special Occassion food?!!! Brandi or somebody even fry plaintain dey await the jollof rice! Chei!!!
__________________
Ms. NaijaRules 2008

Endless Hope Is Better Than A Hopeless End

God first, family second and career third.
www.marykay.com/adanna
Reply With Quote