Quote:
|
Originally Posted by niceone
abeg mi don tire 4 dis under construction thin[na julius berger dey constr. dem]or its coming soon[comin 2 whr...my house? 
|
You don forget how houses dey dey under construction for years for naija?
Na the same for websites too now!