Quote:
|
Originally Posted by blackbutterfly
Na so the mama drop am for location nowwwwwwww? Wetin you wan make dem do?
|
I think say dem pay somebody wey dem dey call Costumier? He/she no read the script to know say one young artist dey come? I beg no blame the mama at all na Director, producer and Costumier yab!
__________________
Always put yourself in the other's shoes. If you feel that it hurts you, it probably hurts the person too
No carrier cure for poverty
|