Quote:
|
Originally Posted by Oyinkan
no no trust sis abike jare
i'd do a better job
ma auntie peculiar is juat toooo buriful o
|
Amebo na where u enter wey u no go 30 days premiere?
Na ya Amebo gist i 4 enjoy pass all dis cut cut story wey dem dey give us 4 here