Quote:
|
Originally Posted by zenke
dat one na true now i get black face & everybody wey don see me know dat one unlike u wey ya belle black pas charcoal but still nobody dey see am 
|
dem no sopos see ma belle in d first place ojare.
at least i berra pass u sef, u wey go night school cos of ya blackness dem count you absent.