View Single Post
  #21 (permalink)  
Old 05-12-2006, 12:51 PM
zenke's Avatar
zenke zenke is offline
Naija Ruler!
 

Join Date: Oct 2005
Location: France
Posts: 12,550
Thanks: 1
Thanked 2 Times in 2 Posts
yaro mai amfani

Quote:
Originally Posted by bigmomma
dem no sopos see ma belle in d first place ojare.

at least i berra pass u sef, u wey go night school cos of ya blackness dem count you absent.
Na wa 4 u oh! how black person go get up say him dey go night school?
How u go let ppl see am, wey shey u been tell me say u try 2 bleach am but d belle come resemble michael jackson nose so u come dey cover like d way him dey cover him nose now
__________________
THEY ARE TALKING ABOUT ME; SO I GUESS I AM DOING SOMETHING RIGHT.

U MAY lOVE ME OR HATE ME BUT U CANT IGNORE ME
Reply With Quote