|
Euro 2004
make una join me celebrate my $150 wey i win now oo. na so i predict sey France go win England 2-1 and the thing happen but b4 e happen i cry small cos i put $30 down too.
90 mins no luck for France come see tears from no where come dey roll down my cheek, wey i hear refree blow na so i happy as i trust my man Zidane and him come do am 4 me.
I am now well, no more sickness. make una follow me rejoice oo
Go France!!!!!Up France!!!!
|