
06-14-2004, 02:16 AM
|
 |
Mr. Lover Man
|
|
Join Date: Oct 2003
Location: ATL
Posts: 6,846
My Mood:
Thanks: 1
Thanked 9 Times in 6 Posts
|
|
Quote:
|
Originally Posted by Nkechi
make una join me celebrate my $150 wey i win now oo. na so i predict sey France go win England 2-1 and the thing happen but b4 e happen i cry small cos i put $30 down too.
90 mins no luck for France come see tears from no where come dey roll down my cheek, wey i hear refree blow na so i happy as i trust my man Zidane and him come do am 4 me.
I am now well, no more sickness. make una follow me rejoice oo
Go France!!!!!Up France!!!!
|
I go tell your mama, am sure she tell you say make you no gamble? Congratulobia sha!
__________________
"The Only Thing Necessary For The Triumph Of Evil Is For Good Men To Do Nothing"
N.F.L. Baby!!!
|