Quote:
|
Originally Posted by Nkechi
make una join me celebrate my $150 wey i win now oo. na so i predict sey France go win England 2-1 and the thing happen but b4 e happen i cry small cos i put $30 down too.
90 mins no luck for France come see tears from no where come dey roll down my cheek, wey i hear refree blow na so i happy as i trust my man Zidane and him come do am 4 me.
I am now well, no more sickness. make una follow me rejoice oo
Go France!!!!!Up France!!!!
|
Nkechi, am joining you in this celebration oh!!! I supported France all through based on the factual and the emotional.
The factual: World Footballer of the Year, Zizzou is in Frances' squad and that team has been on the lookout for a chance to beat England lately. Also, whereas France and England has four and two Arsenal players, respectively in the team (Henry, Vieira, Wiltord & Pires and Cole & Campbell); Man U has two and one respectively in England's and Frances' team (Neville, Scholes & Silvestre); and Chelsea has two and one respectively in Frances and England team (Gallas, Makelele & Lampard).
The emotional: My pathological passion for the mercurial Henry of Arsenal (though he was caged in the match - for obvious reasons). And again all the Arsenal players in the squad.
My sista, no be only ya face tia comot yestaday oh.......I wan begin dey cri too as de Man U. bad boys dey do 'obobo' at me wen e remain ten minits to de end. Na so Zizzou com tel dem say to be 'Footballer of the Year' for the wol univas no be pikin play.............Congrats France!!!