Quote:
|
Originally Posted by paj
..Ma' Poms..good luck in Naija O...I know the turnout will be fantastic..just kindly instruct NEPA to keep the lights on make folks no rush Operator..cause this movie go sweet dem so tey dem no go wan entertain any yeye nonsense power failure
Pa
|
Paj.. we go try my dear. Silverbird no dey play. We are rapping up an Atlanta date as I type... so Akos we get hope ooo