Thread: Medeen Afata...
View Single Post
  #38 (permalink)  
Old 05-19-2006, 06:13 PM
paj's Avatar
paj paj is offline
Naija Ruler!
 

Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 20,568
My Mood:
Thanks: 3
Thanked 51 Times in 43 Posts
Quote:
Originally Posted by Meddeen250
Seriously, why don't you quit before I disgrace you?
...this one wey U come dey ruga* becos U do three pushups for guardroom na im U wan carry do yanga...I no need to enter gym before I put piksho for hia...I dey warn U..if I post my pic wiff no shirt on Medeen..the women here no go talk to U again...na for Freetownrules.com U go begin go look for woman
Pa
*puff chest like pesin wan fight..
__________________
....Perception Is Everything....

Pa
Reply With Quote