Quote:
|
Originally Posted by audrey
Medden So You Be Freetown Boy . Ha Ha Ha Ha Ha My Bele Dey Pain For Inside. Shey U No Say Una No Even Get Soccer Team. Anyway Una Women Sabi Cook Like Us From Cameroon
|
....perhaps women from both countries need to unite and feed di yeye boy..see as E look like E just dey recover from when TseTse flies bite am..
Pa