Quote:
Originally posted by toyin
Na you sabi o Vince. We get DVD player for UK and we dey play naija disc on it so call am wetin you like, na DVD we dey call am. If DVD player plays my disc, i will call it DVD. Se even though video cassette dey cost 280 naira for naija, no be video cassette we dey call am?
All you teachers self!
|
I'm just trying to edumacate you,my dear,but call it whatever you wish,it is the content that matters!Enjoy!