View Single Post
  #44 (permalink)  
Old 01-14-2004, 06:30 AM
Dessy
 

Posts: n/a
My Mood:
Why would you be calling it DVD when it is actually VCD,eh?

Teacher, teacher o no be lecturer be your name. Read this and read this good. Who cares about VCD? Wetin be your qualms sef? You too do over sabi. By the way Sola, ain't you supposed to be in New Jersey, or is it Jersey in the UK? because as you talk say na UK you dey that one baffle me o.

All you Mr. Oversabis, I still talk am say for UK o, na DVD we dey call am, if the DVD then plays VCD na im palaver be that. Omi eko nko? Eko ni.
Reply With Quote