View Single Post
  #54 (permalink)  
Old 06-23-2006, 04:35 PM
samira
 

Posts: n/a
My Mood:
Talking

Quote:
Originally Posted by Field Marshal
No o! na pio concidence be dat O! Me? I bi mai own pesin O....Botu emm, haw about attending dinner for mai Masion.......sey 8.30pm. No worry, I go send mai driver maki im carri u com eh!
u go pay for the dinner? u no dey ask us to do Dutch o' or tell me u go visit powder room and then u vamos a la casa
Reply With Quote