Quote:
|
Originally Posted by samira
u go pay for the dinner?  u no dey ask us to do Dutch o' or tell me u go visit powder room and then u vamos a la casa 
|
Dinner is 100% on me! I don pass dat kain ting naw! U sabi sey i no dey chop outsai my Presidential Mansion! De invitation na for mai Masion! U don ready? bicos I go dispatch de driver kwik kwik maki im bring u com. Don worri i go personally show u around mai Presidential resdential quarters after awa dinner!