why now, you alone you get khami, you get obude, you get grafikdon , even sola sef, abeg leave this for me
Quote:
|
Originally Posted by bolanle
Chai na d thing weh i de tok be that o. When people for this site see too much lovey dovey, dem go de begin misbehave and miss road at the same time too...take ya time you hia?
|