View Single Post
  #6 (permalink)  
Old 06-26-2006, 09:52 PM
Field Marshal's Avatar
Field Marshal Field Marshal is offline
ABSOLUTE SUPREME RULER
 

Join Date: Apr 2006
Location: My Fortified Presidential Mansion
Posts: 8,295
My Mood:
Thanks: 15
Thanked 20 Times in 16 Posts
Quote:
Originally Posted by Obariba
FM that entire post sounds like something on a "FEMALE" would say be careful girl
OBy, Na lie I tok? How pesin go tok sey Condi dey maki Bobos dey intimidated. No be de same ting im fello titi geti down dia no be im wey im geti, or Osama bin laden de hide insai dia?
__________________
I Am The Master Of All I Survey!



Avatar Comments Here
Reply With Quote