Quote:
|
Originally Posted by Crystalgirl
Erm, erm...Khami, my girlfriends are some of the finest damsels ever created y'know. I fit hook you up cos I yam bringin my 3 shildrenses.
|
Wai yu no tok am 4 say, na yu be pimpress princess ?
If yu dash me ya foinest friends wey dey fine and bootylicious past Beyonce, maybe ah go fit come sef!

Now CG, just one question ah gats ta ask ya......................................
Is your waist like Rihanna's yet ?