Quote:
|
Originally Posted by Field Marshal
Wen dis wan happin.....na for bakkasi area wey dat wan happin? 
|
NA YOUR WISH BE DAT. YOUR NAME "FIELD MARSHAL" SEF RESEMBLE GERNERAL INVADER. I WONDER WETIN YOU GO TAKE INVADE OUR CAPITAL. HA HA HA HA . IT WAS JUST AN EXAMPLE BRO