Quote:
|
Originally Posted by audrey
NA YOUR WISH BE DAT. YOUR NAME "FIELD MARSHAL" SEF RESEMBLE GERNERAL INVADER. I WONDER WETIN YOU GO TAKE INVADE OUR CAPITAL. HA HA HA HA . IT WAS JUST AN EXAMPLE BRO
|
Nooo! no be so! I dey invade hearts o! na im be mai area on konsintrashon o!