View Single Post
  #1 (permalink)  
Old 06-30-2006, 01:43 PM
paj's Avatar
paj paj is offline
Naija Ruler!
 

Join Date: Jan 2005
Location: us
Posts: 20,536
My Mood:
Thanks: 3
Thanked 51 Times in 43 Posts
Angry Medbingo...mednama.....wey U?

....MEDBOMBOKLAT...I NOR TELL U SEY ARGENTINA GO CHOP CANE? NEX TIME WHEN ELDER DEY TALK MAKE U DEY LISTEN..NOT RUN YA DIRTI SMELL MOUT..U HEAR?...ALL YA "TALENTED SHUPASHTA" GO BOARD THE NEX PLANE TO BRUNO ZAIRE ABI NA WETIN BE DIA COUNTRY CAPITA AGAIN?.....ADIOS AMIGOS...ASTA MANANA **** DE MARICON ARJENTINA!!!!!!

Pa
__________________
....Perception Is Everything....

Pa
Reply With Quote
Sponsored Links