Quote:
|
Originally Posted by paj
....MEDBOMBOKLAT...I NOR TELL U SEY ARGENTINA GO CHOP CANE?  NEX TIME WHEN ELDER DEY TALK MAKE U DEY LISTEN..NOT RUN YA DIRTI SMELL MOUT..U HEAR?  ...ALL YA "TALENTED SHUPASHTA" GO BOARD THE NEX PLANE TO BRUNO ZAIRE ABI NA WETIN BE DIA COUNTRY CAPITA AGAIN?  .....ADIOS AMIGOS...ASTA MANANA **** DE MARICON ARJENTINA!!!!!!
Pa
|

...I love you jo!

That said, I still want the germans out of the game, if dem win the WC na so so Shakara dem go de do and persin go hia word again!