Quote:
|
Originally Posted by paj
...blah blah blah...I wish I'd bet wiff Medeen that whoever's team loses would receiving 24 lashes of the Bulala...I'd get a bigger kick outta that than any yab wey I don yab am  ...U for see how dat Agama Lizard dey nod head and run mouff before the world cup begin..na im two teams go siddon dey look am for tv
Pa
|
Paj , my sweet Meddeen don cry enough. Make you takam easi oooooooo abeg.Wait oo ..... Meddeen, make we quick quick enta Brazil Camp. Those soccer serial killers no go let us down.