Quote:
|
Originally Posted by audrey
Paj , my sweet Meddeen don cry enough. Make you takam easi oooooooo abeg.Wait oo ..... Meddeen, make we quick quick enta Brazil Camp. Those soccer serial killers no go let us down.
|
....who tell U sey Medeen 'sweet'?Nnem...even the moskitos no dey bite am again as im blood taste like Cofta....
Pa