View Single Post
  #30 (permalink)  
Old 07-01-2006, 02:01 PM
bolanle's Avatar
bolanle bolanle is offline
Bamidele + Bolanle
 

Join Date: May 2006
Location: Agbari connection lane
Posts: 5,509
My Mood:
Thanks: 26
Thanked 34 Times in 26 Posts
Quote:
Originally Posted by zenke
If u tell dem dat one dem go tell u say atleast dem beta pass u wey ya country no kuku near d world cup sef.
I don hia the whole latter senke ...you know say e beta pas make ya team no even go to the WC at all, than being so close to win the cup and still bounce out. Na that kind thing d pain pas. And na that one dem for hia the whole time, infact dem go suffer
__________________
There is POWER in SILENCE
Reply With Quote