Quote:
|
Originally Posted by obude
I take God beg una, any person wey im know CRAZY T, make una try call am to see if the man still dey alive, because the support wey im give brazil too much, but i tell am say, brazil go loose, im dey tell me say the match never finish, crazy T are you still there, make i go drink my beer jo, this is  celebration time
|
Let me join you in the celebration.
__________________
"The absence of evidence is not the evidence of absence."
"A river does not run through a forest without bringing down trees".
|