Quote:
|
Originally Posted by Sola
Most of them are not legit, that's all. My boys make the movies. I will not be a part of anything that steals from them, whatever it costs me. Money isn't everything in life.
There's a guy who is increasingly getting legit stuff from home though...
|
I sabi sey u dey wok witi dem movie pepulus, Botu, U no undastan de ting wey I bin tok? I tok sey e bi good idea maki u de sell de legit movies via ya website and or any other outlets wey u laiki. Me, I no dey laiki pirated copies lai lai!