View Single Post
  #77 (permalink)  
Old 06-22-2004, 03:28 PM
marienrosy marienrosy is offline
Master Group
 

Join Date: May 2004
Location: cameroon
Posts: 7
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
na who say Reggy no get better face. if u watch movies or if gallery for Genny u go see say some place ei get yellow face and for other place ei face dey either black or brown. at times ah dey usually doubt ei real color but wetin wey ah know na say ei no get fair complexion. look her well in her earliest movies
Reply With Quote