Quote:
Originally posted by Just_me
@Khamileon, i no blame person wey say things dey take u so long to understand
I said MOST of them imitate american actors and actresses, i did not say ALL of them! is that clear??? Even the first 3 people u mentioned are like child's play to me each time they act.
|
CHEI! ALL OF INA DON DEY SABI MA SECRET SAY E DEY TAKE FOEVER B4 ME I DEY UNDERSTAND SORTIN

...NA IM BESAY MAN GETTO CHANGE TACTICS
BETI THE LITTLE WEY I SABI BE SAY "SAM LOCO AND PATIENCE OZOKWU" BE SOME OF THE BEST THAT NAIJA CAN PARADE, BUT THEN HOW PERSIN WEY NO GET TIME FOR NAIJA MOFIE GO KNOW DIS.... OK MAKE I SHOIN MA COMRADES TELL U SAY MAKE U JES CONCENTRATE ON YA AMELIKA MOFIES.