|
Just_me, this ya thread belongs to americarules.com. Common if una no get time watch our movies how you go fit judge.
Maybe e don tey wey u post something last so u wan make we know sey u still dey exist. Don't worry, we now acknowledge.
But sha u dey contradict yaself ooo. U go first dey make sense for sentence come finish am with radarada.
@khamileon, what is it with cap letters . It is irritating
|