View Single Post
  #13 (permalink)  
Old 01-19-2004, 02:48 AM
ladyofdestiny ladyofdestiny is offline
Master Group
 

Join Date: Dec 2003
Posts: 76
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
Quote:
Originally posted by delala
Just_me, this ya thread belongs to americarules.com. Common if una no get time watch our movies how you go fit judge.

Maybe e don tey wey u post something last so u wan make we know sey u still dey exist. Don't worry, we now acknowledge.

But sha u dey contradict yaself ooo. U go first dey make sense for sentence come finish am with radarada.

@khamileon, what is it with cap letters . It is irritating
Why unu dey disturb una sef, this just_me of a person no get time for naija movie and him name don say everything about him.he is just being himself but he shouldn't have posted this here if he really wanted to be himself.
Just you abi just me whichever it is abi stick to ur american movies and let nigeria movie be.Me i just suggest cos i no wan annoy u becos it cost u ur time to write this thread my broda..sorry if i offend u in any way.
My ppl let's go on with our Nigerian movie na we still be the best for Africa if we never enter abroad as my just-me person say.
Reply With Quote