Thread: Euro 2004
View Single Post
  #15 (permalink)  
Old 07-03-2004, 02:50 AM
Nkechi Nkechi is offline
Moderator
 

Join Date: Jan 2004
Location: Roaming
Posts: 3,045
Thanks: 0
Thanked 0 Times in 0 Posts
Quote:
Originally Posted by Tajmahal
Nne, na wah oh...........Come see yabis for Saturday from my friends!!! I just dey look like tif wey dem catch for Igwe (Oba, Obi, Emir) farm. Small time I begin dey open eye for dem all. You go pity me if you dey dia dat time.

But honestly, the Czech guys deserve their win. Have you read Coach Santini's comments about the defeat; about complacency and all.

Predicting the winners? I think Czech and Portugal would qualify for the final. Who will take it? He dey hard to say oh.........
Nna , the ting come out to be the opposite, Greece and Portugal but u no sey Portugal no go gree for dem cos of the shame dem put for their face for first leg. tis na soccer anything can happen sha. Sunday na ku si 'be( dem go die put there) and for the 3rd place, person wetin Czech go take Holland eyes see but make we dey si don dey look. I wan make Greece take sha
__________________
The Clock of Life is Wound but Once and No Man Has the Power to Tell Just When the Hand Will Stop at Late or Early Hour.

Now is the Only Time You Own. Live, Love and Toil With a Will, Place no Faith in Tomorrow For the Clock May Then Be Still.
Reply With Quote