Quote:
|
Originally Posted by Nkechi
Nna , the ting come out to be the opposite, Greece and Portugal but u no sey Portugal no go gree for dem cos of the shame dem put for their face for first leg. tis na soccer anything can happen sha. Sunday na ku si 'be( dem go die put there) and for the 3rd place, person wetin Czech go take Holland eyes see but make we dey si don dey look. I wan make Greece take sha
|
Nne, how u dey? Greece played one of the most nauseatingly negative football I have seen in a long time and the Czech guys allowed them to win. It was a fluke, no doubt. Playing gibbersish and scoring via one scrappy silver goal!!! Anyway that is always Otto's ( their coach) style.
I see Portugal winning this cup; and I think deservedly too.