
Bia Sola, Wooh! Which kain market survey be dis u dey do hia?

U andi Idimota boys don dey plan eh? E be laiki sey una wan re-release some old movies andi u wan take idea feel the market?

Na out of reluctance na im i dey gii u dis list o!
Omugwo- I laff taya wen i bin dey watch dis wan!
One Dollar
Excecutive Robbers
Thick Madam
Private Sin