
12-14-2006, 04:17 PM
|
 |
I no get ya time!!
|
|
Join Date: Jun 2005
Location: Ghana
Posts: 10,769
My Mood:
Thanks: 38
Thanked 86 Times in 70 Posts
|
|
Quote:
Originally Posted by Field Marshal
 Bia Sola, Wooh! Which kain market survey be dis u dey do hia?  U andi Idimota boys don dey plan eh? E be laiki sey una wan re-release some old movies andi u wan take idea feel the market? Na out of reluctance na im i dey gii u dis list o!
Omugwo- I laff taya wen i bin dey watch dis wan!
One Dollar
Excecutive Robbers
Thick Madam
Private Sin
|
Omugwo...Chai Chai chai
Nkem Owoh and Camilla just make me laugh for dat film tire
|