Quote:
Originally Posted by Candylecious
When you get 50 cent moni and take me to the Candy Shop.  but my love dey wear thick goggles nowadays.
|
Forget de ting wey dem write for moto enta moto first! Dat na smal ting na? I go gii u 75 cent monies and Change ya Thick goggles to Photochrome Bifocals! Deal?
