Quote:
Originally Posted by Field Marshal
Forget de ting wey dem write for moto enta moto first! Dat na smal ting na? I go gii u 75 cent monies and Change ya Thick goggles to Photochrome Bifocals! Deal?  
|
I no sure oh, I no know if you don follow dis 19 (419) bois. E fit be wayo wey you dey try play me oh!
How I go find out oh!!!

........................................
Let me consult my otumokpo, I will be back with the verdict. I dey come.