Quote:
Originally Posted by Field Marshal
 Otumokpo no get eni biznez witi awa luv o! Na pio ifunaya dey wok hia o! Anoda ting be sey.....wayo no dey mai side na onle enjoyment and heavy duty ikwokirikwo! 
|
But na so so Ifunanya everybori dey proclaim, but afta now, dem fit push u off a speeding train. And my otumokpo dey see the future oh hmm, no be the fake one, na the really one. Na im be the one wey recommend the exact type of goggles I go buy dey use telescope and microscope my love, and na true tok im tok that thing. I fit give you im address make you go consult with am.
Okwosa Nwamgborogwu
NO. 52 Ala mmuo Avenue
Behind Agbara lane.
in Oku mmuo Village.
Im even get GSM number, but I don forget. When you get there, you go meet im dancers

for gate, tell am sey I refer you.
So make I check with am see wetin im feel about our union. I go leturn (return) soon my luff