View Single Post
  #34 (permalink)  
Old 12-14-2006, 05:54 PM
Field Marshal's Avatar
Field Marshal Field Marshal is offline
ABSOLUTE SUPREME RULER
 

Join Date: Apr 2006
Location: My Fortified Presidential Mansion
Posts: 8,299
My Mood:
Thanks: 15
Thanked 20 Times in 16 Posts
I don consult awa ancestors and dem tel me sey u be de real ting o! Dem tok sey witi u all mai palava don end na so!
Quote:
Originally Posted by Candylecious View Post
But na so so Ifunanya everybori dey proclaim, but afta now, dem fit push u off a speeding train. And my otumokpo dey see the future oh hmm, no be the fake one, na the really one. Na im be the one wey recommend the exact type of goggles I go buy dey use telescope and microscope my love, and na true tok im tok that thing. I fit give you im address make you go consult with am.

Okwosa Nwamgborogwu
NO. 52 Ala mmuo Avenue
Behind Agbara lane.
in Oku mmuo Village.

Im even get GSM number, but I don forget. When you get there, you go meet im dancers for gate, tell am sey I refer you.

So make I check with am see wetin im feel about our union. I go leturn (return) soon my luff
__________________
I Am The Master Of All I Survey!



Avatar Comments Here
Reply With Quote