Quote:
Originally Posted by Field Marshal
I don consult awa ancestors and dem tel me sey u be de real ting o! Dem tok sey witi u all mai palava don end na so!  
|
My ruff

Obi m oh. The ancestors chop winch, how dey take know exactly wetin my otumokpo tell me sey we are meant to be, provided the money still dey flow.
Lets us start with celebrating your birthday in Jamaica. You know feel?