Quote:
Originally Posted by paj
..aaaaaaaaaaaaaaah..madam...if U fit download stuff for there I fit send U 'dat ting' O  E be like sey U dey gbadun Lagos well well sha.. 
|
ha ha...send am...i get photos well well...make i shw my counterparts for work sey no be tree we dey live oh...omo! i go post am....lagos is bunz...im even with my true UNITED FANS we lost our voices cause of sundays match...or was it saturday sef? we taking over got a couple of events im going too...as well omo eko ti de......